AI2027: Na so AI fit take destroy human beings?

Di sci-fi AI2027 paper predict say AI go wipe human beings comot from di world by 2035 and dis don make pipo for tech world dey tok.